pidgin

How Kogi university fresh graduate wey recently go viral die sake of cow attack just afta e honour im papa

Joe Black bin write im final paper on 12 September and im foto wia im prostrate for im papa to appreciate am for im sacrifice bin go viral on social media.

Tottenham hold down Arsenal for North London derby

Dis na di first North London derby of di season.

‘I neva chop meat for months but I no go sell my bodi’

Three Syrian refugee women wey dey live for Turkey describe how dem dey try to survive and raise dia children as men dey exploit or harass dem.

Firefighters quench ogbonge fire for Ilupeju afta 10 hours of aggressive operation

Dis incident dey happun few days afta fire bin burn IBIS hotel for airport road for inside di state.

Man United poor form kontinu wit 4-3 loss to Bayern for UCL

Bayern Munich and Manchester United dey for group A wey pipo consider as difficult group and di English team go try win to take enough points sake of say dem be visitor.

Popular

spot_imgspot_img